Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 12:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 I tell una true word, if one korn seed fall for groun and e nor die, e nor go grow, but if e die, e go grow kon bear plenty seed.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 12:24
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Even if di rut don old and dia part dem don dey die,


My strent don dry like mold wey sun beat. My tongue don gum my mout. Yu don trow mi for groun kon leave mi make I die for der.


Food go many for di land and seeds go even dey grow well on-top mountins. Make trees bear betta fruit like di trees for Lebanon and make pipol for di land dey grow well like betta grass for di field.


E must grind en flour if e won make bread. En melu wey e take dey work, e know how e go take karry dem pass di farm, so dat dia leg nor go distroy di rice.


Dis na bikos Christ die and e kom back to life, so dat e go bi Oga God to pipol wey don die and doz wey dey alive.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ