Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 12:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 And dem gada go meet Jesus, bikos dem hear sey na-im wake Lazarus from grave.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 12:18
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

As e dey enter di road wey go Mount Olives, all di disciples kon dey happy, dey praiz God with loud vois for all di mirakles wey dem si.


bikos naim make plenty Jew pipol for Jerusalem, bilive Jesus.


Wen day break, plenty pipol wey kom di Feast kon hear sey Jesus dey kom Jerusalem.


Den di Farisee pipol kon tell each oda, “Una dey si sey wetin wi dey do so nor get head! Si o-o, evribody don bigin follow am.”


Dis na di first mirakle wey Jesus do and e happen for Kana wey dey Galilee. Dis na how e show en honor, so en disciples kon bilive am.


Plenty pipol follow am, bikos dem si wen e heal pipol wey nor well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ