12 Wen day break, plenty pipol wey kom di Feast kon hear sey Jesus dey kom Jerusalem.
Six days before Passova Feast rish, Jesus go Betany, where Lazarus, di pesin wey e wake-up from deat, dey stay.
And dem gada go meet Jesus, bikos dem hear sey na-im wake Lazarus from grave.
For dis time, plenty pipol wey dey Judea hear sey Jesus dey for dia town, so dem kon gada, nor bi bikos of Jesus alone, but dem won si Lazarus too, di pesin wey die before, wey Jesus wake-up.