Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 11:50 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

50 Una nor know sey e betta make one man die for evribody, dan sey make evribody for dis kountry die?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 11:50
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If yor rite eye go make yu sin, make yu plok am komot. E betta sey one part for yor body nor dey, dan sey all yor body enter hell-fire.


kon tell dem, “Na wetin dem rite bi dis, ‘Di Mezaya go sofa and e go wake-up from deat for di third day


If wi let am kontinue like dis, evribody go bilive am and di Roman govnor go kom take di place wey wi dey woship and awa kountry.”


(Dis na di Kaiafas wey advise di Jew oga dem sey, “E good make one man die for evribody”).


From dat time, Pilate kon bigin find way to free Jesus, but di Jew oga dem kon dey shaut, “If yu free dis man, yu nor bi Caesar friend. Anybody wey sey en bi king, na Caesar enemy e bi.”


Den e go dey rite if wi sey, “Make wi dey do bad tins so dat good tins go kom out from wetin wi dey do?” But some pipol dey lie for my head, bikos of wetin I tok and God go ponish dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ