Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 11:46 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

46 But some among dem go meet di Farisee pipol kon tell dem wetin Jesus do.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 11:46
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

(By dis time, di priest oga dem and di Farisee pipol don give orda sey, anybody wey know where Jesus dey, make e kon tok, so dat dem go-go katch am).


Aldo Jesus don do many mirakle for dia front, dem nor still bilive am.


Wen di Farisee pipol hear pipol dey tok about Jesus, dia oga and di priests kon send sojas go arrest am.


Wen di sojas go back, di priest oga dem and Farisee pipol kon ask dem, “Why una nor katch Jesus kom?”


Dem take di man wey blind before go meet di Farisee pipol,


Na dat time one pesin kon tell dem sey, “Si o-o, di men wey una put for prison dey for di temple varanda dey tish pipol!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ