Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 11:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Wen Mary si Jesus, e fall for en front kon sey, “Oga God, if to sey yu dey here, my broda nor for die.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 11:32
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E fall face groun for Jesus front kon dey tank am. (Di man na from Samaria.)


Wen Simon si wetin happen, e kon knee down for Jesus front dey sey, “Abeg, nor near mi Oga God, bikos I bi sina.”


Den Jairus wey bi oga for di sinagog waka kom. E fall for groun near Jesus leg, dey beg am make e kom en house,


Na dis Mary pour perfume for Jesus leg, kon klean dem with en hair.


Marta tell Jesus, “Oga God, if to sey yu dey here, my broda nor for die.


But some among dem sey, “Dis man wey make blind man si, e nor fit do make Lazarus nor die?”


Di man ansa, “Oga God, abeg make yu kom before my pikin go die.”


Na mi, John, hear and si dis tins. Wen I hear and si dem, I bow for groun to woship di angel wey dey show mi dis tins.


And di for creatures kon sey, “Amen!” Den di eldas fall face groun kon start to woship God.


And wen e take di book, di for creatures and di twenty-four eldas fall for di Lamb front. Each of dem whole harp and basin wey incense full. Dis incense na God pipol prayers.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ