31 Wen di pipol wey kom salot Mary si as e waka komot kwik-kwik, dem kon tink sey na Lazarus grave e for dey go kry, so dem follow am.
All en sons and dotas stand near am dey kounsol am, but e nor gri ansa dem. So Jakob kon kry well-well for Josef.
and from der, many Jew pipol kon salot Mary and Marta, bikos of dia broda wey die.)
Jesus kon si as Mary and di oda pipol dey kry. So e sorry for dem and di tin pain am well-well.
Pesin wey dey listin to di Spirit fit judge oda pipol, but nobody go fit judge dem: