30 Jesus still dey outside di village wen Marta go meet am.
So wen Marta hear sey Jesus dey kom, e kon waka go meet am, but Mary sidan for house.
Den Marta go meet Mary, en sista kon tok for en ear sey, “Di tisha dey here and e won si yu.”
Wen Mary hear wetin e tok, e kon get up go meet Jesus.