Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 11:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 So Jesus tell am, “Yor broda go wake-up again.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 11:23
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But I know sey, God go give yu anytin wey yu ask am.”


Den Marta sey, “I know sey e go wake-up again for di resureshon day.”


Jesus tell am, “I nor tell yu before sey, ‘Yu go si God pawa, if yu bilive mi?’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ