Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 11:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 (Betany na about two mile from Jerusalem,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 11:18
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jesus kon leave dem go Betany kon stay der till day break.


Dat day, two men among Jesus disciples dey waka go one village wey dem dey koll Emmaus, wey nor too far from Jerusalem.


E get one man, en name na Lazarus and e nor well. En with Mary and Marta, en sistas kom from Betany.


Wen dem don padol di kenu go rish about three or for mile, dem si Jesus dey waka on-top di wota dey kom near dem. Fear kon katch dem well-well.


Den, dem press di grapes for outside di town and blood rush kom out from di place where dem dey press dem. Di blood high rish five fit and e nearly rush rish two hundred mile.


Dem build di town like skware and as e long rish, na so e still wide rish too. E measure di town with di ruler and na 1,000 for hundred mile e bi (as e long rish, na so e still wide and high rish, all of dem dey ekwol).


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ