1 E get one man, en name na Lazarus and e nor well. En with Mary and Marta, en sistas kom from Betany.
Afta dis, dem kon tell Josef, “Yor papa nor dey strong again.” So e take en two sons, Manasseh and Efraim go meet am.
Jesus kon leave dem go Betany kon stay der till day break.
As Jesus and en disciples won enter Jerusalem, dem kon rish Betpage and Betany wey near Mount Olives, so Jesus send en two disciples go for dia front
Den Jesus tell dem, “Awa friend Lazarus dey sleep, but I won go wake am up.”
(Betany na about two mile from Jerusalem,
and from der, many Jew pipol kon salot Mary and Marta, bikos of dia broda wey die.)
So di sistas kon send message go meet Jesus sey, Oga God, yor friend wey yu love well-well nor well.
So di pipol wey dey with am wen e wake Lazarus from grave kon tell odas about am.
For dis time, plenty pipol wey dey Judea hear sey Jesus dey for dia town, so dem kon gada, nor bi bikos of Jesus alone, but dem won si Lazarus too, di pesin wey die before, wey Jesus wake-up.
E sick and e kon die. Wen di pipol don wosh en dead body, dem kon karry am put for one room for upstair.