Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 10:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Di time for di Dedikashon Feast for Jerusalem kon rish.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 10:22
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem sakrifice 22,000 melu and 120,000 sheep as fellowship ofrin. So di king and all di pipol dedikate di temple.


King Solomon sakrifice 22,000 kattle and 120,000 sheep. Den en and all di pipol dedikate God Temple.


Den Israel pipol, di priests, Levi pipol and all di oda pipol wey kom back from Babilon kon dedikate di temple with joy.


Di law tishas wey kom from Jerusalem sey, “Belzibub dey inside am” and “Na demon pawa e take dey drive demons komot from pipol body.”


Odas kon sey, “Di pesin wey get demon nor go fit tok like dis. No demon fit make blind pesin si.”


Dat na di time wey rain dey fall (and kold dey strong well-well) and Jesus kon dey waka inside di varanda where Solomon for dey take breeze, wey dey inside di temple yard.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ