Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 10:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Bikos di pesin nor kare for di sheep, go run leave dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 10:13
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pesin wey dem hire nor bi di shepad and bikos nor bi en get di sheep, e go run wen e si lion dey kom, so di lion go skata di sheep, kon kill di ones wey e katch.


“Na mi bi di good shepad, I know di sheep wey bi my own and dem know mi too.


(Judas tok like dis, nor bi sey e kare for poor pipol, but bikos na tif e bi. As e bi sey naim dey keep di money, e dey tif from am.)


Dem kon seize Sostenes, wey bi oga for di sinagog kon start to beat am for di judgement seat front. But Gallio do like sey all dis tins nor koncern am.


And I nor wont make anytin trobol una. Man wey neva marry, make e dey do tins wey go make Christ happy for am.


But man wey don marry get plenty tins to worry about. E go must worry about tins for dis world, bikos e go wont make belle dey sweet en wife,


Among all di pipol for here, na only Timoti get di kind mind wey I get for una and naim dey make mi tink of una and how una dey manage.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ