8 Nor bi John ensef bi di lite, but e kom tell pipol about Jesus wey bi di lite.
E ansa dem, “I nor dey lie, bikos nor bi mi bi di Christ.”
Na Jesus bi di true lite wey go shine for evribody for dis world.
Unasef go fit bear witness sey, I tok sey I nor bi di Christ, but God send mi kom, before Christ go kom.
Paul kon tell dem, “John baptize pipol wey turn from sin kom meet God with wota kon tell dem make dem bilive di pesin wey go kom afta am and na dat pesin, bi Jesus Christ.”