Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 1:46 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

46 Netanel kon sey, “Betta tin go fit kom out from Nazaret?” Filip ansa am, “Make yu kom si.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 1:46
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Filip and Bartolomew; Tomas; Matiu, wey bi tax kollector; James, wey bi Afaeus pikin and Taddaeus.


Wen e rish Nazaret, e kon stay der. Dis one make wetin Profet Jeremaya tok happen sey, “Dem go sey Jesus, na Nazaret e from kom.”


“Why una nor dey tok wetin dey good for pipol to do?


Filip na from Betsaida, wey bi Andru and Pita home-town.


Wen Filip si Netanel, e tell am, “Wi don si di pesin wey Moses and di profets rite about for dia book sey, ‘En name na Jesus, wey en home-town bi Nazaret and na Josef pikin e bi.’ ”


Dem meet Filip wey kom from Betsaida for Galilee kon tell am, “Oga God, wi go like to si Jesus.”


Filip kon sey, “Oga God, show us yor Papa and wi go dey okay.”


“Make una kom si one man wey tell mi all di tins wey I don do. Dis man nor bi di Mezaya so?”


Wen Jesus look up, e si plenty pipol dey kom meet am. Den e ask Filip, “Na where wi go fit si bread buy wey all dis pipol go chop?”


Filip ansa, “Even if wi buy bread wey rish two hundred silva koins and if dem share am small-small, e nor go rish evribody chop.”


Dem kon ask am, “Abi na Galilee yu too from kom? If yu look well, yu go si sey know profet go fit kom from Galilee.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ