Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 1:40 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

40 Andru, Simon Pita broda, na one for di disciples wey hear wetin John tok kon follow Jesus.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 1:40
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na di twelf disciples name: Simon (wey dem dey koll Pita); Andru, wey bi Pita broda; James wey bi Zebedee pikin and en broda John,


Jesus stand near Gennesaret and pipol gada make dem for hear God word.


Jesus ansa dem, “Make una kom si am.” So dem go si di place wey e dey stay kon stay with am dat day. Dat time na about for oklok for aftanoon.


Dem invite Jesus and en disciple for di marriage too.


Di disciples kon dey ask demsef, “Abi somebody don bring sometin for am to chop wen wi nor dey here?”


Anoda disciple wey en name bi Andru, wey bi Simon Pita broda kon tell Jesus sey,


Wen dem enter Jerusalem, dem kon go di room for upstair where dem dey stay. Pita and John; James and Andru; Filip and Tomas; Bartolomew and Matiu; James wey bi Afaeus pikin, Simon wey dem dey koll Zealot and Judas wey bi James pikin, na all of dem gada for der.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ