20 E ansa dem, “I nor dey lie, bikos nor bi mi bi di Christ.”
Nor bi John ensef bi di lite, but e kom tell pipol about Jesus wey bi di lite.
But as John dey finish en work, e kon tok many times sey, ‘Wetin una tink sey I bi? Nor bi mi bi di Mezaya. Make una si, somebody dey kom afta mi. I nor rish to remove shoe from en leg!’