Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Joel 2:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Evry of una tin wey lokusts chop and distroy for doz years, I go give dem back to una, bikos na mi send doz lokust against una.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Joel 2:25
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di lokust dem go plenty well-well kon kover evriwhere and nobody go si ordinary groun. Dem go chop all di tins wey remain from wetin di ice-blok rain distroy and dem go chop all di trees for field.


or klear tick forest. Dia men too many to kount and dia sojas many pass ant.


“I go make Judah pipol strong and I go save Israel pipol. I go sorry for dem kon bring dem back to dia land. Dem go bi like pipol wey I neva rijet before. Na mi bi Oga dia God and I go ansa all dia prayers.


I nor go let ant distroy wetin una plant and grapes go full una gardin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ