34 Who go fit stop god make E nor ponish mi again, so dat e nor go make mi fear again.
Abi en pawa nor go make yu fear? Yu sure sey di fear nor go kill yu so?
Na dis make mi dey fear and wen ever I si am, my hold body go dey shake.
But bikos I dey fear God ponishment, I nor fit do dat kind tin.
So yu nor get rizin to fear mi and I nor go wahala yu too mush.
“My heart kom dey beat fast-fast as I bigin tink of dis tins.
But abeg, make Yu nor flog mi again! I don taya for di beat wey Yu dey beat mi.
Wen Yu ponish us for awa sins, Yu dey remove awa pawa like rat wey dey chop pesin food. But each of us, na just breeze wey dey blow pass.
I go ponish dem with rod kon flog dem with kane, bikos of dia sturbones and sins.
So na who go fit know as Yu dey vex rish? Yor vexnashon strong well-well and e dey make us fear Yu.