Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 9:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 “All of dem na di same! Na dis make mi dey sey, E dey distroy both who nor do anytin and di ones wey dey do bad tins.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 9:22
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E good as Yu dey opress mi? Yu dey opress wetin Yu make with yor hand. Yu dey happy for wetin wiked pipol dey do?


Even doh Yu know sey I nor dey guilty, e nor get who fit save mi from yor hand.


“Na di same hand wey Yu take make mi, Yu won take skata mi?


I know sey Yu dey karry mi go where I go for die; di place wey Yu keep for evribody.


den evribody wey dey live for dis life go die kon turn to san.


E sey pesin nor dey gain anytin, if e dey obey God.


“Man pikin, tell di pipol wetin mi wey bi God dey tok:


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ