Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 9:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Even if na to use pawa, E strong pass mi. Abi I go fit take am go kourt? Who go fit bring am kom di kourt?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 9:19
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Nobody won listin to wetin I dey tok? I swear sey evry word wey I dey tok na true. Make God kom ansa mi. Make dem rite wetin my enemies tok about mi, so dat I go si dem.


God too get sense and en pawa dey mighty; nobody fit stand against am.


God don tok many times sey, “All di pawa for heaven and eart, dey my hand


and my love nor dey fail.” True-true, God go pay evribody akordin to wetin dem do.


Nor allow us enter temptashon, but make yu save us from bad tins.’


Bikos God foolishness wise pass all di sense wey human being get and God weakness strong pass all di pawa wey dem get.


Abi wi dey try to make Christ vex? Wi strong pass God?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ