4 Yor shidren go don sin against God, naim make am pay dem for dia sin.
wey en pipol wiked and dey sin against God.
One dia party finish, Job go koll and santify dem. For early morning, Job go offa sakrifice for all of dem. “Bikos e bilive sey dem fit nor know sey dem don sin and curse God.” Job dey do dis tin evritime.
Dia shidren nor dey save; no lawyer dey to defend dem for kourt.
So I let dem do di tins wey dey hongry dem to do kon live dia life di way dem wont am.
Na mi get evribody life, even una papa and mama plus dia shidren life, na mi get am. Di pesin wey sin, na-im go die.