Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 8:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Yes, dat na all di joy wey wiked pipol get and from inside di eart, odas go kom take dia place.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 8:19
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

wikedness nor dey and di joy wen pesin wey nor dey fear God get, nor dey last.


But God nor go ever help wiked pipol kon let pesin wey dey fear am, sofa.


E dey take poor pipol komot from dirty kon remove doz wey nid help from where yeye tins dey,


bikos na God dey judge! E dey bring one pesin down and karry anoda pesin up.


Evry tree for di land go know sey na mi bi God. I go kut di trees wey tall and di ones wey short, I go make dem tall. I go make green trees dry kon make dry trees, green. Mi wey bi God don tok and I go do wetin I sey I go do.”


make una nor tink sey una don free bikos una sey, ‘Abraham na awa papa.’ Make I tell una, God fit turn all dis stone to Abraham shidren!


E dey karry weak pipol komot from san-san and dey make poor pipol sidan with prince and princess kon put dem for where pipol go honor dem. Di foundashon wey di eart sidan put, na God get am; na on-top am E build di world.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ