18 But if dem rut dem komot for dia place, dat place go rijet dem kon sey, ‘I neva si una before!’
but God go blow all of dem trowey like dust. Pipol wey know dem before go sopraiz kon ask, ‘Where dem go?’
Pipol wey si dem before, nor go si dem again. Dia family nor go si dem again
E nor go ever kom back to en house and nobody go si am again.
Una dey si mi naw with una eyes, but una nor go si mi again. Wen una dey look for mi, I go don go.
Dem wrap dia rut for plenty stone kon dey look for where dem go hide put for di rock.
Wons heavy breeze blow, di flower dey die komot like sey e nor dey der before.
Wiked pipol go soon vanish and wen una look for dem, una nor go si dem again.
but wen I look again, I si sey dem don die go! Even doh I look evriwhere weda I go si dem, I nor si dem again!
“Wiked pipol dey grow like grass and doz wey dey do evil dey prosper, but God go distroy dem forever.”