Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 8:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Dem wrap dia rut for plenty stone kon dey look for where dem go hide put for di rock.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 8:17
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dia rut don dry finish and dia branches go skata.


I go bi like tree wey en rut get wota; wey dew dey wet en branches.


Wiked pipol plenty like betta grass for sun wey dem dey wota, wey skata around di gardin.


But if dem rut dem komot for dia place, dat place go rijet dem kon sey, ‘I neva si una before!’


Dem bi like yong plants wey just dey grow kom out wey pipol rut trowey. Wen God send en breeze kom, di flower dey dry and blow komot like grass.


So, as straw and dry grass dey burn for fire, na so too dia life and all di betta tins wey dem get, go dry and blow trowey, bikos dem don rijet wetin Israel God wey get pawa, tish us.


For morning, wen Jesus and en disciples dey pass, dem kon si sey di fig tree don dey die from en rut.


Wen dis pipol dey follow una chop di fellowship food wey God don bless, dem bi like shuku-shuku for una body. Dem bi like shepad wey nor dey shame, bikos e kare for only ensef. Dem bi like kloud wey just dey blow, but rain nor dey fall. Dem bi like tree wey nor get fruits and God don rut dem komot from groun.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ