12 If wota dry, na dem go first die wen e neva rish to kut or use dem.
wikedness nor dey and di joy wen pesin wey nor dey fear God get, nor dey last.
Papyrus plants fit grow for where river nor dey? Abi reed fit grow without wota?
Pipol wey nor dey fear God bi like di reed; dia hope don go as dem just forget God.
Di place where di river dey flow from go dey smell and all di rivers go dry.
Dem go bi like bush for desert or for groun where nor-tin go for fit grow. Betta tin nor go ever happen to dem.
Di seed wey fall for san wey get big-big stone, na pesin wey hear God word kon receive am with joy,
Human being bi like grass and wetin make am fine, bi like flower; di grass go dry and di flower go die,