Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 8:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Papyrus plants fit grow for where river nor dey? Abi reed fit grow without wota?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 8:11
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

e kon si seven melu wey fat and fine well-well dey kom out from di river go chop for di field.


But make yu let doz wey get sense before dem die, tish yu; make yu listin to wetin dem dey tok:


If wota dry, na dem go first die wen e neva rish to kut or use dem.


but as e nor fit hide am again, e take basket wey dem make with soft wood kon wrap am, so dat wota nor go enter inside. E put di pikin inside kon put am near di grass dem wey dey River Nile korna.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ