Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 7:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Like savant wey dey wait make nite kwik kom; like worker wey dey wait make dem pay am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 7:2
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Hamor beg dem sey, “My pikin soul dey una sista hand. Abeg make una give di girl to am as en wife.


“Evritin wey man dey do for dis life nor bi struggol? Abi awa days nor bi like savant wey dem hire to work?


Mont to mont, I nor get anytin to live for; evry nite dey kause pain for mi.


I dey hongry for yor kommandment; I dey wait for yor laws.


I lift my hands and pray to Yu. Just as dry land dey hongry for rain, na so too I dey hongry to si Yu.


Dem go sey, “Make una ready to attack Jerusalem! Make una kom make wi go attack am for aftanoon.” But leta dem go still sey, “E too late, evening don rish and di evening shadow don dey long.


Make una nor opress or play una neighbour wayo. Make una nor make una worker wait until di next day, before una pay dem.


Den God make one small plant grow kover Jonah, so dat e go fit rest well. So Jonah happy well-well, bikos of di plant.


Oga God sey, “I go judge pipol wey dey do majik; doz wey dey sleep with who dem nor marry; pipol wey dey tok wetin dia eye nor si; oga dem wey nor dey pay dia workers; doz wey dey opress wimen wey dia husband don die, shidren wey nor get papa and mama again and strenjas. Dem dey do like dis, bikos dem nor dey fear mi.


Una must pay dem for dia work evriday wen evening rish, bikos dem poor and dey wait dat money. If una nor pay dem, dem fit kry give God and di sin go dey una head.


Si, di money wey yu nor gri pay di workers wey dey work for yor farm, dey kry against yu and di pipol wey dey gada wetin yu plant, dia kry don rish God ear.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ