Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 7:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Nor look mi again, make Yu leave mi alone, so dat I go swallow my own spit.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 7:19
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abi my life neva finish? Make Yu leave mi with my own! Abeg, make I enjoy di small life wey I still get.


So make Yu live us alone make wi rest! Wi bi like pipol wey dem hire to work, so allow us finish awa work with peace.


E nor let mi breath well; E don kover my life with bitterness.


Make Yu take yor vexnashon from mi, so dat I go fit smile again before I die.


I dey fear well-well. Na how e go tey rish, before Yu go kon save mi?


My God, na wen Yu won take judge wiked pipol? Na how long wiked pipol go dey celebrate?


Dem dey kry with loud vois sey, “Oga God wey get pawa, how long e go take before yu go judge doz wey dey live for dis eart? Make yu ponish dem, bikos na dem kill us!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ