Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 7:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 “Wetin bi man wey Yu dey worry for? Why Yu dey borda yorsef with di tin wey Yu kreate?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 7:17
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu dey open eye look dis kind pesin? Yu go gri judge mi so?


“E get any wise pesin wey God fit gain from?


Tok-less of human being wey just bi like worm and magot! Wetin dia life mean to God?”


Why Yu put mi for kage make pipol dey look mi? I bi wota juju?


My God, na who wi bi wey Yu dey kare for us like dis? Na ordinary human being Yu dey kare for so?


I dey ask mysef, “Wetin pipol bi wey Yu dey tink about dem? Na ordinary human being Yu dey kare about?”


Yu make dem bi like Yu kon give dem glory and honor.


Instead, David tok for God word sey: “Wetin human being bi wey make yu dey kare for am and who bi yor pikin wey yu dey kare for like dis?


“Na who Israel king dey look for? Na who e dey porshu? Dog wey don die or ordinary ant?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ