Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 7:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 But Yu still dey make mi fear for dream; yor vishon dey make mi fear well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 7:14
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For morning, en mind nor rest, so e sey make dem koll all en majishan, priest, doz wey dey si wetin go happen and juju pipol for Egypt. Fero tell dem en dreams, but nobody fit tell am wetin dem mean.


I nor get peace or rest and my trobol nor gri end.”


Make I sey my bed go give mi rest and my pillow go reduce my komplain?


E betta make I kill mysef, dan dis kind wiked life wey I dey live.


Wen I sleep, I dey tink dey sey, ‘Wen day go take break?’ I dey waka for nite dey wait make day break.


For di sekond year wen Nebukadnezzar dey rule, e kon dream many dreams. Di dreams dey disturb en mind and e nor fit sleep,


I dey happy to tell una di many signs and wonders wey God Almighty don do for mi.


As Pilate sidan for di judgement seat, en wife send message go meet am sey, “Nor put hand for dat innocent man matter, bikos last nite, I dream bad dream about am.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ