Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 7:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Make I sey my bed go give mi rest and my pillow go reduce my komplain?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 7:13
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I nor get peace or rest and my trobol nor gri end.”


But Yu still dey make mi fear for dream; yor vishon dey make mi fear well-well.


I don taya to komplain, bikos evry nite, I dey wet my bed with wota from my eyes.


Yu nor dey let mi sleep and I too dey weak to pray!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ