Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 7:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 “No! I nor go fit klose my mout; I dey vex for my spirit, so I must tok. I must tok as e dey pain mi for my mind.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 7:11
20 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem kon tell each oda, “Dem dey ponish us, bikos of awa broda Josef, bikos wi si en pain wen e dey kry make wi sorry for am, but wi nor gri listin to am. Na-im make all dis tins dey happen to us so!”


“Life don taya mi; so make Yu hear as I dey tok how my heart betta rish.


If I sin, na big wahala Yu dey give mi, but if I do betta tin, Yu nor go gri reward mi. I don taya, na shame and trobol kover mi so.


Make yu shut up yor mout, so dat I go tok. Wetin go bi, go bi.


“But e nor get wetin I go tok give yu, wey fit help mi and even if I kwayet, e nor go remove my pains.


Odas nor get happiness at-all; dem live and die with bitterness for dia mind.


“Today, my komplain still dey make my heart betta; I nor fit hold my bitterness.


Make yu dey kareful, so dat yu nor go do bad tin, bikos yu dey sofa.


My own word wey bi true nor dey good, but na di yuzles words yu like.


If I tok sey I go forget my komplain or I go try to dey happy,


Di more I dey tink about am, di more e dey pain mi for my heart; so I kon sey:


I don tell yor pipol about how Yu dey judge. I nor dey fear to tok about all di good tins wey Yu don do.


But wetin I go tok? God don do as E kommand. All my life, I go dey waka small-small bikos fear dey katch mi.


Di pain wey I go thru na for my own good. Yu save my life from all di wahala kon forgive mi my sins.


Bikos Jesus dey struggol well-well for mind, e pray sotey en sweat kon bi like blood.


Na pain for my heart I take rite dis leta give una, nor bi to make una vex, but na to let una know di kind love wey I get for una.


Hannah nor dey happy as e dey pray give God, so e kon dey kry.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ