Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 5:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Dia shidren nor dey save; no lawyer dey to defend dem for kourt.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 5:4
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

den one kind strong breeze from di wildaness blow di house fall kon kill all of dem. Naw, na only mi one eskape kom tell yu.”


Even doh Yu know sey I nor dey guilty, e nor get who fit save mi from yor hand.


and dia shidren go beg poor pipol; dem go pay back all wetin dia papa tif from poor pipol hand.


If dia shidren many, dem go die for war and di ones wey remain nor go si food chop beleful.


Yor shidren go don sin against God, naim make am pay dem for dia sin.


Nobody go save wiked pipol, bikos yor laws nor koncern dem at-all.


Na dem bi di main rizin wey make man dey happy and shame nor go katch di man even wen e meet en enemies for di town gate.


If Yu nor save mi, dem go chop mi like sey dem bi lion and nobody go fit save mi.


Make una nor bow or serve dem, bikos na mi bi di Oga una God and I dey jealous well-well. I bi God wey dey ponish shidren and dia shidren-shidren, bikos dia papa Rijet mi.


Wise word too deep for foolish pipol to undastand. So wen ever pipol dey tok about sirious matter, foolish pipol nor get any betta tin to tok put.


Una sin and all di bad-bad tins wey una do, I know as dem bad rish. Una ponish good pipol; dey take bribe and nor allow poor pipol get korrect judgement for kourt.


“E fit run go one of dis towns kon go di judgement place for di town gate, den judge wetin happen give di leaders for der. Di leaders go take am enter di town kon gi-am where e go stay.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ