Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 5:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 I don si sey fool fit dey progress, but na wons wahala go kom distroy evritin wey e get.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 5:3
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But na wota go karry wiked pipol go; God go curse dia land and nobody go work for dia farm again.


Doz wey nor know God before dem die, na wish kind hope dem get?


I neva ever pray make dem die, bikos if I do like dat, God nor go forgive mi.


Na doz wey God bless go get di land, but doz wey E curse, go die.


Make dia house turn where pipol go dey trow dirty put and make all dia pipol die finish,


“Wiked pipol dey grow like grass and doz wey dey do evil dey prosper, but God go distroy dem forever.”


“For Psalms book, God word sey, ‘Make en house empty, make nobody stay der again and make anoda pesin take en place.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ