27 Job, wi don study dis tin wey dey happen and wi know sey na true. So, hear dis words make yu use am for yor own good.”
“True-true, una know pass evribody. So wen una die, wisdom go follow una die too.
“True-true, my eyes don si all dis tins, my ear don hear dem and I undastand dem well.
If yu go gri listin, I go esplain give yu. I go ansa yu from wetin I know.
“E get any wise pesin wey God fit gain from?
Just as rice dey wait until den won harvest am, na so too yu go old before yu die.
Den Job ansa:
Si how di tins wey God do dey good well-well and na for pipol wey dey obey am.
Na yu go gain if yu get wisdom, so even if yu rijet am, na yu go still sofa am.
Una must always obey God kommand and law wey I dey give una today, so dat evritin go dey well with una.