Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 5:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Yu go get many shidren! Dem go plenty like grass for dis eart.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 5:25
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

And I go make yor shidren-shidren plenty like san-san for di eart and nobody go fit kount dem.


God take am go outside kon sey, “Look di sky and yu go si di stars, den try if yu fit kount dem!” Den God sey, “Na as di stars bi for up, na so yor shidren go plenty rish.”


En shidren-shidren go get pawa for dis world and God go bless di pipol wey dey obey am.


Food go many for di land and seeds go even dey grow well on-top mountins. Make trees bear betta fruit like di trees for Lebanon and make pipol for di land dey grow well like betta grass for di field.


Una shidren-shidren for plenty like san-san, like korn wey dem nor go fit kount; nobody go fit remove dia name or distroy dem from my present.’


I go bless and give una many shidren; I go keep my own part for di kovenant wey I make with una.


God go bless una shidren and una plants. E go still bless una animals and dia pikin wey dem go born.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ