Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 5:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Peace go dey yor house and wen yu look yor propaty, evritin go komplete.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 5:24
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Fire go burn wiked pipol house. Yes fire with sulfur don skata dia house rish groun?


‘True-true, na so wiked pipol house dey bi and pipol wey nor know God, na dem dey stay dis kind place.’ ”


Di lite for dia house go dark; di lantan wey dey dia room go off.


if yu klean yorsef kon koll am yor Savior, E go help yu kon give yu back evritin.


even doz wey dey waka for di wildaness and di ones wey lost and nor get house.


God nor sorry for dia prince, instead E make dem dey waka for di dry and empty land.


Dia house get plenty good propaty with money and dia respet na forever.


Dem go prosper and dia shidren go inherit di land.


no evil go fit tosh una and no wahala or diziz go kom near where una dey.


“So make yu go gada di eldas for Israel kon tell dem sey, ‘God wey bi una grand-grand papa dem, Abraham, Isaak and Jakob God appear to mi kon sey, “I don kom meet una and I si as una dey sofa.


Anywhere wey una go and anytin wey una dey do, God go bless am.


Wen David and en men rish di town, dem kon si sey Amalek pipol don burn am kon karry dia wimen, sons and dotas go.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ