Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 5:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Yu go laf trobol and honga; yu nor go fear wiked animals again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 5:22
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

And dis na wetin I tok about am: “ ‘ “Zion dota wey neva sleep with anybody before, dey curse and laf yu; Jerusalem dota dey shake head follow yu.


E go pak laf full yor mout and yor lip go dey happy.


Una go mash lions and kobra pass; una go mash wiked lions and snakes go dey under una leg!


Make una nor fear diziz wey dey kom for darkness or trobol wey dey kom for aftanoon.


No lion go dey der and wild animals nor go pass dat place. Na di pipol wey God don save, go pass dat road.


Wolf and sheep go dey chop togeda; lions go chop grass like melu, while snake go chop san and dem nor go dey wiked again. Nor-tin wey go kause wahala or evil go dey for my holy mountin for Zion again.”


“I go make kovenant wey go guide and protet dem. I go distroy all di wiked animals for di land, so dat my sheep go fit stay for peace as dem dey di field and forest.


For dat time, I go make kovenant with all di wild animals and birds, so dat dem nor go wound my pipol. I go still take di tins wey dem take dey fight war komot from di land kon let my pipol stay for peace.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ