Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 5:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 God go diliver yu from trobol; E go save yu wen distroshon kom.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 5:21
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But na God dey save poor pipol from deat. E dey save doz wey nor get, from doz wey get pawa.


Yu dey guide and hide dem for yor present and dia enemies nor go fit tosh dem or lie for dia head.


Make praiz bi God own, bikos E don show mi di wonderful tins wey dey en love wey nor dey fail, wen E save mi from my enemies.


Dia words dey smooth like butter, but dia heart strong like stone. Dia word smooth well-well like pomade, but na dagger dey under dia tongue!


Na lions gada round mi so! I dey with pipol wey won kill mi; pipol wey dia tit sharp like spear and arrow and wey dia words dey kut like swods.


Foolish pipol dey tok anyhow, but wetin wise pipol tok, dey heal many wound.


Yu nor nid to worry about wahala wey go just happen, just as e dey go meet wiked pipol.


But nor-tin wey pipol use against una, go fit distroy una; una go ovakom evribody wey dey akuiz una. Dis na wetin pipol wey dey serve Mi dey enjoy and I go defend and make dem win.” Na so God tok!


Den di pipol sey, “Make una kom, make wi do sometin about dis Jeremaya! Wi go always get priest wey go dey to tell us wetin wi go do; wise pipol go dey wey go advise us and wi go always get profet wey go prish God word give us. So make wi lie against am kon stop to listin to anytin wey e tok.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ