Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 5:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 E dey give rain to di eart and wota for di san.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 5:10
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na God dey choose where di rain go fall rish and where tonda go travel pass.


Na God dey take wota from di eart kon turn am to rain.


E dey let di rain fall from di kloud, so dat pipol go prosper as dem dey work.


Na-im dey kommand snow and heavy rain sey, make dem dey fall for di eart.


E kover di heavens with kloud kon make rain fall for di eart, den E make grass grow on-top mountins.


My God, na Yu make rain dey fall for yor pipol land. Wen yor pipol don taya, na Yu dey give dem pawa,


Wen E kommand, en vois dey sound like tonda and di wota for heaven go make nois like lion vois. E dey make kloud kom out from where di eart for end. E dey bring tonda lite wen rain dey fall and E dey make breeze blow kom from where E keep dem put.


Just as no one among di juju for dis nashon fit bring rain, na so too di sky nor fit make rain fall by ensef. So wi don put awa hope for yor hand. Na Yu bi awa God, bikos na only Yu fit do all dis tins.”


Dem neva even tell diasef wons sey, ‘Make wi try fear di Oga wey bi awa God. Bikos na-im dey send rain kom for harvest time.’


Na mi stop di rain to fall for una land three monts before una go harvest wetin una plant. Sometaims, I dey let rain fall for one town or field and di oda town go dry well-well bikos I nor allow rain fall for der.


but E nor stop to do good for una, E dey give una rain from heaven and food from groun, so dat una go chop and belle go sweet una.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ