4 Yu sey make I listin as Yu dey tok and make I try to ansa yor kweshons.
Den Abraham ask, “My Oga God! Abeg nor vex sey I too tok (even doh I just bi ordinary dust),
Naw, make yu stand like man kon ansa di kweshons wey I go ask yu.
Make yu stand strait kon ansa my kweshons.