14 E koll di first girl Jemimah, di sekond girl Kezaya and di third girl Keren-Happuk.
Job kon still born seven sons and three dotas.
E nor get any woman for di hold world wey fine rish Job dotas. Dia papa give dem part of wetin e get and e still give di sons too.