Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 42:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Job brodas and sistas plus en friends wey run leave am before kon visit am and dem do party for en house. Dem kom tell am sey, “Wi dey sorry for all di trobol wey God kause for yu.” So all of dem kom give Job money and gold rings.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 42:11
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta di kamels don drink finish, di man bring one gold ring wey dem dey put for nose and two gold shain for waist kon gi-am to di girl.


Den e bring gold, silva, klot and oda tins kon give dem to Rebekah. E still give some betta gifts to Rebekah broda and mama.


All en sons and dotas stand near am dey kounsol am, but e nor gri ansa dem. So Jakob kon kry well-well for Josef.


But fit to sey na mi I for enkourage yu. I go try reduce yor pains.


Job three friends hear wetin dey happen to am, so dem kon sey dem go-go greet am. Dia names na Elifaz from Teman, Bildad from Shuh and Zofar from Naamah.


Yor words don support pipol wey won fall and yu don give strent to doz wey don taya.


Poor pipol neighbours hate dem, but rish pipol get many friends.


Wen pesin make belle sweet God, even en enemies go like bi en friend.


and from der, many Jew pipol kon salot Mary and Marta, bikos of dia broda wey die.)


Wen pipol dey happy, make una follow dem happy and wen dem dey kry, make una follow dem kry too.


If one part dey sofa, di oda parts dey sofa too. But if dem praiz one part, di oda parts go dey happy.


So una hands and knees wey don taya, make una make dem strong.


Make una remember doz wey dey prison, like sey unasef dey der with dem and make una remember doz wey dey sofa, like sey una dey sofa like dem.


Josef bone wey dem karry kom from Egypt, Israel pipol kon beri am for Shekem, for part of di field wey Jakob buy from Hamor sons (Na Hamor bi Shekem papa) and Jakob buy di field for one hundred silva koin.


But some wiked pipol sey, “How dis man go fit take save us?” Dem curse am and dem nor gri kom gi-am gift. But Saul nor tok anytin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ