Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 41:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Make yu try go tosh am, den yu nor go ever try am again; bikos yu nor go ever forget di fight!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 41:8
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Ahab ansa, “Make una tell King Ben-Hadad sey, ‘Betta soja nor dey make mout until e fight en war finish.’ ”


Dem fear well-well kon sey, “Si! If two kings nor fit stop yu! How wi won take stop yu?”


Yu go fit tosh en skin with spear wey dem take dey katch fish or katch en head with hook?


Anybody wey si Leviatan go fear fall for groun.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ