6 Pipol wey dey katch fish go gri follow am enter agriment? Pipol wey dey sell pesin go gri sell am?
Yu go fit tie am like bird wey dem dey train for house; or like sometin wey go sweet yor wimen savant to play with?
Yu go fit tosh en skin with spear wey dem take dey katch fish or katch en head with hook?
Wen di girl papa si am, dem selet thirty men for di town make dem stay with am.