5 Yu go fit tie am like bird wey dem dey train for house; or like sometin wey go sweet yor wimen savant to play with?
Dem dig rish wota kon bring wetin dem hide, kom out for lite.
Yu fit use rope tie bush melu make e for follow yu klear di field?
E go gri make agriment with yu kon promise sey e go serve yu forever?
Pipol wey dey katch fish go gri follow am enter agriment? Pipol wey dey sell pesin go gri sell am?