29 Spear bi like straw to am and e dey laf wen men dey trow arrow kom meet am.
King Uzzaya give all di sojas shield, spears, helmet, breast-plates, bows and katapault stones.
E nor get di arrow wey won make am run, even wen dem stone am with rock, e bi like straw for en body.
Di skale wey dey en belle bi like pot wey don break; as e dey waka, e dey leave mark for di mud like sey e won separate di groun.