Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 41:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 E nor get di arrow wey won make am run, even wen dem stone am with rock, e bi like straw for en body.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 41:28
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem nor dey stay near di town at-all, dem dey far and nobody fit go katch dem kom work.


Iron just bi like straw for en eye and bronze dey soft like wood wey don rotin.


Spear bi like straw to am and e dey laf wen men dey trow arrow kom meet am.


Dem dey ponish kings and use dia leaders make yeye. Dem dey laf all dia strong-strong towns. Dem dey kover towns with san-san kon seize dem.


Oga God wey get pawa go protet en pipol and dem go distroy dia enemies. Dem go dey shaut for war like who drink dey katch and dem go kill dia enemies finish. Dia enemies blood go plenty well-well like sakrifice blood wey dem pour put for di altar.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ