26 No swod fit wound am; no spear or arrow fit enter en body.
Wen e stand, even pipol wey strong well-well, dey fear and di fear dey make dem shake anyhow.
Iron just bi like straw for en eye and bronze dey soft like wood wey don rotin.
E go get hole for top and dem go weave di hole korna, so dat e nor go tear.